Uploaded By
VIEW PROFILE
251 Followers
me sabi say i go dey work on the ba
me sabi say i go dey double the bag
no be you wey go dull my way
no be you wey go dull my way
i go dey take all the risk ah
me no care if you hate
i go dey back up my figures of 6
me dey try elevate
i remember i was waking up lit
during stormy no pay
dodging the haters & dodging the fakes ah
me no fuck wit no fake
got her lil bling know her mind
got her to figure my mind
got her to take care my mind
cartier figure the time
i got the watch in my mind
i no fit trust all your type
man go dey check all the time
verse2
money nah the way guy
man chooses
man choose right
wake up wake up
man go dey alright
who's up who's up
money dey my mind
thugging in my ways
feel like weezy yea yea
got no sleeping guy
man go super crazy yea yea
- Release Date:September 18, 2022
- Album:Prettyboi Damar
- Genre:Hip-Hop/Rap



