|
|
Upload
GANG by Prettyboi Damar
GANG by Prettyboi Damar

Prettyboi DamarGANG

Prettyboi DamarGANG

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

251 Followers

shout out to all my niggas shout out to all my niggas niggas in transit & niggas in a race you be gang gang if you dey for me i go dey for you if you pour for me i go pour for you if you roll for me i go roll for you you be gang gang no come dey reason my ways me no fit reason your ways you sef dey try me sef dey try make we dey double wins if you dey for me i go dey for you if you pour for me i go pour for you if you roll for me i go roll for you you be gang gang Roll up & free up my mind Need all dem racks everytime i go double my plan i go dey smoke all dem gas to awake all my grind i too dey think about yansh i go work on my mind 2 am in the morning my nigga call me in the morning tell me say me no fit dull am make we dey hustle to get this money
514Total plays
12Likes
3Re-Ups
5Playlist Adds