Uploaded By
VIEW PROFILE
428 Followers
Yeah!
It's PRaizzy Poundz
How far guy you dey record abi?yh I dey record
Oya na e sharp, no wam na, everywhere good, I feel you bro, na so'
Normally I dey active, I'm back
PRaizzy Poundz is back you no know? PRaizzy Poundz is back (wagwan my people)fuck outta here nigga(praaa!)
PRaizzy Poundz is back again with a new sound rythme
Turn the radio, loud the speaker make you feel the jizzy
For their bando Dem dey feel the vibe they call me jiggy
Shakri body dance am easy make you feel the music
I'm a baller, I go spend some money, save some money, send some money to my mommy, send some money to my daddy, send some money to my homies make Dem use am jaye, jolly..
All my ops dem'a run, dem'a run, when I bring my kala
Who be that nigga wey dey show himself
Are you high, are you low, shey na work of cana?
Eni whine, gimme that vibe
Shake that botty now
Moving like a Taliban
They call the okada man
Me I no dey talk too much, I'm just chilling
My drip is so flashy that you can't drip it
Haters been acting so really bitchy but me I no send because it's my season..
PRaizzy Poundz is back again with a new sound rythme
Turn the radio, loud the speaker make you feel the jizzy
For their bando Dem
- Release Date:December 16, 2025
- Genre:Hip-Hop/Rap





0 comments