Abegggg
Powerlee on this one mehnn
Yeah,
See,
Many haters dey my DM, don't wanna take it Personal
Some dey Judge anyhow some dey take am personal
them forget say I be human being me sef na Person na
Matter wey I face for life I dey face am personal
You no be Judge why you wan dey...