Uploaded By
VIEW PROFILE
366 Followers
Abegg!!
Powerlee on this one mehnn
Ah God Omo walai God dey create
See this fine girl just dey dey enter my brain
wait are you talking Amara,Amaka or Jessica
No nah I dey talk about that girl Jennifer
Beauty from the leg to the waist to the brain
her tears dropping down and its falling just like rain
cover you like umbrella when it always rain
if I no love you sef wetin me i gain
Promised dey your side wen Dem leave you behind
promised be the reason behind every smile
Please baby girl just give me one chance
breakfast is fine I can give you second chance
My heart,my life my one and only my taught
love is a school but I'm already taught
A life lived in love will never dull
I'm a sick lover please be my Panadol(Panadol)
Yeah Baby,
them call it madness I call it love
Happy Valentine ba
- Release Date:March 30, 2023Ⓡ
- Producer:Sim Bankz
- Genre:Hip-Hop/Rap





