Uploaded By
VIEW PROFILE
301 Followers
A soulful street song from me, I made this song based on experience
Verse (1)
I remember wen I dey go show wey be say Dem no call me, me and my guys we are chilling and balling on a low key, shout out to my guys mayor jay, Azu baba, iron Kelly, eh we dey pray for grace, we dey pray every night and day, so bad energy stay faraway, me I no wan see your face again oh, I just wan hustle, no dey dull me, if you dull me, omo na kpai.
- Release Date:December 2, 2021
- Producer:Starcy production
- Genre:Afrosounds





