Uploaded By
VIEW PROFILE
408 Followers
Dem talk say I no fit rap, but like this I don dey rap
Everybody just dey test me
My girlfriend don dey vex me
She be like person wey carry juju take come press me
Leave me make I chase my bag
Everybody carry shakabula shook inside the bag
The road block, shoot and pass
We no dey carry waka we dey wait till e dark
Give me fat kpo make I blow first
Gbo gbo we dey your doorstep
Where that black nigga wey dey pump chest?
This one no be twitter oya talk here
Talk here
This one no be Twitter, talk here
Oya talk here
This one no be twitter oya talk here
Hehehe… Yeah.
- Release Date:April 22, 2026Ⓡ
- Producer:Akusbeatz
- Genre:Hip-Hop/Rap







0 comments