|
|
Upload
Undertaker by Pappy Thrill
Undertaker by Pappy Thrill

Pappy ThrillUndertaker

Pappy ThrillUndertaker

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

108 Followers

Vs 1: As you Dey look am Dem Dey fake am Make you check am Calculate am I no Dey like to Dey vex Undertaker I no fit para for your matter See you later. Gidigbam for my matter Gidigbam for my mama Gidigbam for my papa I no fit put not for wetin no concern me They tried to slow me down, But I galant for this So I carry am for my head And I say Why can’t you show me love. Ooooh ooh oooh ohhh All I want is the horny days Me no want all the sorry days We can go in that holiday No Dey come, come Dey for for here Hook : Hear breaker Bad man take Soul reaper Evil does, Won’t you stay of my way? Kindly stay of my way [x 2] Vs2: she just Dey bust up my cellular Plant migraine for my medulla Disturb the feeling of my sativa Undertaker, no call me later Ain’t you tried of your funny ways.
  • Release Date:February 26, 2025
  • Producer:Fine 2une
  • Genre:Afrosounds
7.55KTotal plays
11Likes
1Re-Ups
16Playlist Adds

Playlists Featuring Artist