Uploaded By
VIEW PROFILE
187 Followers
I no fit disguise make you like me
No be my way
If Dem gimme Chance,I go talk
I no dey look face
You want a girl with a figure 8
but i jus wan make my zeros 8
Make my bag dey carry weight
cus of the kind money wey dey
Even if juju dey your billing
I no go fit chest am
Make nobody worry nobody
Na for my lane i plaster
I was once a cool guy
Na industry turn me monster
There's time for everything
Time to laugh,time to collect slap
Master raise am raise am
Be like na socket quench am
Anytime I wear my native
I dey feel like Oriental brothers
Sackbag no be ecolag
Everybody get en time
Grew up with the ghetto life
and I'm grinding for a better life
I just wanna dey my dey
You fit dey your own too
No be beefing we no be pikin
We no dey primary too
Anytime my power no reason
I dey comot body
- Release Date:March 9, 2024
- Producer:Mordred sounds
- Genre:Afrosounds
