Uploaded By
VIEW PROFILE
11 Followers
Dis jam na for anybody wey don chop street breakfast, wey don see pressure, wey people don use and dump.
Onlyonekingsolex talk him mind for here β pain no dey show for face, but the voice go let you feel am.
No cap, na motivation mixed with emotion.
If you sabi real music, plug ear make you feel this jam.
- Release Date:August 6, 2025
- Producer:π kingSound
- Genre:Afrosounds

