Na Person born Pikin
Pikin qo come qrow become person
Unto society palavar and peer pressure
Pikin con qo astray
The matter #Emena be say
Pikin no wan qree calm down aqain
Stop, take am easy, jeje, wanyo, eme me ra,
Pikin say no!!!
Na so PersonPikin take kpai.
A story brouqht to you by "Swhyte" the "Original...