Uploaded By
VIEW PROFILE
508 Followers
#Lyrics
(Heyyyeee)
Ezi.. Kluye..
I’m from the South, the exact side wen e dey happen
Where dem kill a man and act like nothing dey happen
Wetin man never do, wey mama kogbadun
Where men no send heaven, so we over do!
Sometimes na the mumu matter
Wey dey cause all the bullets wey men kuku scatter
Wey dey put the whole Obodo for the kiti kata
When the killi killi start nobody pity tata
Cos Paddy eye dey red as dem kill Abobi
Paddy just want the head of who kill Abobi
Who killi dem mama eeh na hin kill Abobi
But dem instigate Abobi to kill Abobi
(Chai, chai) Senior man why ya ya
Why una make Abobi cry ya ya
Them know say Paddy Taliban no go tire ya
For him Paddy man he must open fire ya
(Heyyyeeee)
For him Paddy man he must open fire ya
- Release Date:May 10, 2023
- Genre:Afrosounds



