|
|
Upload
Grind (freestyle) by Omotolanidaniel
Grind (freestyle) by Omotolanidaniel

OmotolanidanielGrind (freestyle)

OmotolanidanielGrind (freestyle)

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

327 Followers

If I loose me I go try am again Cause I never no when the hustle one pay Boy just Dey browse every night and day Ka jaiya Naija ka lo jaiya nu Malay Dem they feel my pain All my real nigga dem they feel my pain When I drop am them go feel am ay From oworo down to surulere C 🎼 🎺 As omo orooo Steady grinding just for the doe Ma lo gbagbe powo lo shey koko Seat down there just dey look like mofo ooo As omo orooo Steady grinding just for the doe Ma lo gbagbe powo lo shey koko oo Seat down there just dey look like popo oo Extra chorus If you put body he go born you like fire πŸ”₯ Shout out to eyan dammie fire πŸ”₯ I go voice out me I no go tire I go Dey drop me I get the power If you put body he go born you like fire πŸ”₯ Shout out to eyan dammie fire πŸ”₯ I go voice out me I
  • Release Date:October 27, 2023
  • Producer:SOFT BOI CITY
  • Genre:Afrosounds
3.08KTotal plays
17Likes
3Re-Ups
7Playlist Adds

Playlists Featuring Artist

0 comments