#Contour
Your way e no too straight contour
Odo yewo odo
Contour
Aaaaah
No dey carry me play odo
Aah, ahh , ahh
Gyal I get mind for you
In my life baby girl only you
Anything wey you make I do
I'm gonna do just for you
Give me your love
Make I give you heart
Sey you form say...