|
|
Upload
On Soft by Olywizzy
On Soft by Olywizzy

OlywizzyOn Soft

OlywizzyOn Soft

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.44K Followers

[Verse one] Ogo ti mo Gbe wa aye Ma se ba omi Loor Gbe ire temi de ki ma gbadun loor Baa Erin ba kan lu odo erin a ba omi Loor So I pray to God make he show me love [Re-Frain] I Dey hustle non stop I no dey dull 24/7 Omo Ope I just Dey bomb If I no hustle Wetin mama go chop I get this believing one day he go soft [Chorus] Ori ti kpe o Moti moona ile Person wey fall go still rise again Carry my sword and I face the devil You know the level Omo na royal rumble Ori ti kpe o Moti moona ile Person wey fall go still rise again Carry my sword and I face the devil You know the level Omo na royal rumble [Verse two] Mo fi okpe fun Jehovah Audra mi gba Give thanks to jah Enemies wan make I suffer Carry my hustle and my ladder For my shoulder Go on my knees pray to God make I go far
  • Release Date:January 3, 2024
  • Album:HALL OF FAME
  • Producer:Olywizzy
  • Genre:Hip-Hop/Rap
12.6KTotal plays
111Likes
15Playlist Adds

Playlists Featuring Artist