Uploaded By
VIEW PROFILE
7.02K Followers
Without available balanc’ we no fii ball oh
Who Jah bless we know no man can curse oh
E no mean say make you gapa to ur boss oh
I Dey enter late hr. I No dey sleep 247,
Everything base on the grind... On the grin oh
No go tell me matter
wey no be my matter
If e no be money matter
E go cause yawa
Insufficient balance no fii ball... E no fit ball oh
I dey chase my dream bobo no dey dull mo kaala
Like Aki & PawPaw Baby police mo gallant
I no dey hear dem, I no dey see dem
Anythng wey concern dem iswear na dem dem
Life na 10/10
I no dey send dem
Anythng wey concern dem iswear na dem dem
X2
- Release Date:October 14, 2022Ⓡ
- Producer:Jay x
- Genre:Afrosounds





0 comments