Uploaded By
VIEW PROFILE
247 Followers
BLESSINGS FT OBAFLOW
Blessing
Ah ha ha ha ha ha ha
Hmmm ha
Oluwarosemail lelei yehh eh ehh
Emi obaloba flow
Lord knows I try for this hustle Wey I dey, but mio’le wa para mi
Lord knows I try for this Street Wey I dey, but mio’le wa she’ra mi le’she
Shower your blessings on me, let it rain on me, ma d’oju timi ohh no
Shower your blessing on me,ma d’oju timi, mercy follow me eee yehh yee ye o
I don try I don try, con be like I wan die, con be like A no sabi oo
For this life I don try, all my tears I don cry,
Baba have mercy on me oo
Oh lord please I’m begging you
Sorry say I disturb you
Je’ki iyanu she’le eh
Oh lord please I’m begging you
No be say I dey threaten you
Je’ki iyanu she’le eh (father lord please)
(Chorus)
Shower your blessings on me, let it rain on me, ma d’
- Release Date:February 20, 2024
- Producer:Rosemailproduction
- Genre:Afrosounds








0 comments