Uploaded By
VIEW PROFILE
476 Followers
Omo me go buy
Je ko po desire bai
Si kata no dey shy
This thing wey you carry
Fit kill omo niqqa
Baby Malo Kai
Nnkan ole ma lo bai
I dey try to try time to time
Even when I’m tired
I still dey try I strive I strike
maintain my steeze
Like father catholic
I no fit play dead cos
Them go box me
If I dey sweet
Them go rush me
If I no sweet omo dem go drop me
I get 1 before 100
So I use my 1 like an 100
Kappa digit consent
Original complex
Money dey my pocket
You no getti problem
- Release Date:May 3, 2025
- Producer:Finetune
- Genre:Afrosounds






