Uploaded By
VIEW PROFILE
418 Followers
Normally Mo Broke Gan
All I get is One Top
I remember those days
When I nor Getty Kobo
Awon nipe Miole gberan
Buh As Omo Ogbon
Wey nor dey panic
Moya gberan Tan
Mo shock Won
Han
Han
All I want is Billi
Billi billi billions
Money On my Mind All day
Biti Daddy Zion
Kilo tunfe bami soooo
And I be tha Good/Bad Boy
Emi Odele Phor Funwan
Coz I came from the ghetto (LoL)
Pass me the clarooooooo
All your doings No freak me
Alaye Shati teee Owoooo
We came from the trenches
No mean say we too broke
And I be that nigga
Wey nor
panic with one mind ooo
Han be they forefather
Emi mister lagbaja
Bansheshe Dating Atun she Celeb shey you get that mind
Back in the hood days
When nigga nor get RABA
Shalewa gan ti fi mi paaa
Buh nigga nor still loose guard
- Release Date:May 3, 2023Ⓡ
- Producer:AYOMISPANKY
- Genre:Afrosounds


