Uploaded By
VIEW PROFILE
28 Followers
[Verse 1]
Every day I dey work, every day I dey work
From January to December, I dey find wetin I go chop
And you know man dey work, e no dey rest at all
(No rest!)
After a stressful day, me I need to go ball
(Ball out!)
Mama, wetin dey sup? “Eh!”
Bring Isiewu dey come, add am with one beer
Make I use that one dey see my front
You know say I don dey work, now is time to enjoy
As the money don drop, call my men make them dey come!
[Chorus]
Oya, make we dey dance, make we just dey vibe
Them dey feel the vibe, them say I sabi pass
Coz I take them vibe, them dey feel am die
The banny dey whine—“MMM”
Shey you dey feel the vibe? “AHH”
Oya, make we just dey dance—“EN”
Make we just dey chop life—“EN”
Abobi, chop life!
[Verse 2]
Shey you see this life? Me I no want to kill
- Release Date:May 8, 2026
- Producer:Ebuka Tobi iwamu
- Genre:Afrosounds





0 comments