Uploaded By
VIEW PROFILE
37 Followers
*"On God - by TOOBEE JOY"* lyrics:
*INTRO*
Toobee Joy!
Ekun o poor la...
*VERSE 1*
Reason everyday, omo ko easy since 90s
When will e rough reach? Tell me my nigga, what should I do?
Everyday no be easy, day by day we dey push
I no go lie you, I dey break my shoe, so far, so long
*CHORUS*
Tell my nigga, already I'm always on God
I'm always on God
I no go tell you now
I'm always on God o
I'm always on God
*VERSE 2*
E be like yesterday when we try make we make it
In fact them tell me say some people dey shank me, yeah
As my old nigga, as my new taker
Would you tell me now? Spare money or spare something
Money is compulsory in life
Already I don tell you now o o o
*BRIDGE (Yoruba)*
Ti ba l'owo l'omo da, ko b'oju
Kaka kin give up, till now I go still hustle yeah
Ti ba l'owo l'omo da, ko b'oju ah yeah
Kaka kin give up, till now I go still hustle
*OUTRO*
Money is everything, tell my nigga
I dey hustle harder, tell my nigga ah yeah yeah
World up my people, it's your boy Toobee Joy!
---
Writing lyrics siyanbola olanrewaju sunday.
Toheeb Toobee joy
every lyrics of mine have his own
- Release Date:January 29, 2026
- Album:For the cycle by toobee joy
- Genre:Hip-Hop/Rap
