Uploaded By
VIEW PROFILE
37 Followers
*REWRITTEN VERSION: "OVER ME" by TOOBEE JOY*
***_
No no o
No no o
Ah ya o[Intro]
*[Verse 1]*
I for don give up, but I dey reason
'Cause I see plenty things wey dey try me
I dey do my best, I no dey mind anybody
'Cause I see the pressure wey dey over me
Plenty pressure, no o
Ya ya, no devil weapon fit touch me
I dey work towards all I wan be, na ni
I get plenty reasons why I dey try, na ni
*[Pre-Chorus]*
Tell my nigga everything, why e no dey make sense
But I dey try my best, and e dey make sense o
Everyday na karma hustle
I no dey concern anybody, gangan ya
I no send nobody, I no dey kuku anybody, yeeeeah
_**_
Would you tell me say you love me
I don tell you say my mind dey kolo
You no dey answer me, uh
When I dey on God, several times on God
Baby, ela mi lo ju, yo yo o
Nobody fit pressure me
Pressure over pressure, but I no mind[Chorus]
*[Verse 2]*
Now you wan surprise me baby
You dey tell me plenty things right now
I dey do this one for you
I dey take am personal
You no see the pressure wey dey over me
On God, when I dey on God
Plenty times them blame me for that
But I no mind, all I wan be, ya ah
_**_
Areka baby, wetin consign you
I dey reason about you, na ni
Ya ya ya ah
- Release Date:July 11, 2026
- Genre:Afrosounds
