If I loose me I go try am again
Cause I never no when the hustle one pay
Boy just Dey browse every night and day
Ka jaiya Naija ka lo jaiya nu Malay
Dem they feel my pain
All my real nigga dem they feel my pain
When I...
- Producer:SOFT BOI CITY
- Release Date:October 27, 2023




