Uploaded By
VIEW PROFILE
718 Followers
Live No Easy
Verse 1
Show up to the goodness
Me, I dey see
Nobody no fit break me into pieces
This world wey we dey so, yeah
Is not a common world
Is not a common world
You come and you believe it
Nobody knows tomorrow
Nobody lives forever, oh yeah
Nobody lives forever, ai yeah
Chorus
Alhamdulillah, show me the mercy
Show me the love
Talent go know say we don come
Wetin I go do wey go last forever?
Sapa to hold me for tonight oh
Abii make I craze for night oh
Alhamdulillah, show me the mercy
Show me the love
Talent go know say we don come
Wetin I go do wey go last forever?
Sapa to hold me for tonight oh
Abii make I craze for night oh
Verse 2
Oh yeah
So many demon wey try to beat me
Abeg nobody no fit break my story
Life no easy, oh yeah
Bridge
Life no easy, life no easy, life no easy, life no easy
Life no easy, life no easy, life no easy, life no easy
Life no easy, life no easy
Chorus
Alhamdulillah, show me the mercy
Show me the love
Talent go know say we don come
Wetin I go do wey go last forever?
Sapa to hold me for tonight oh
Abii make I craze for night oh
Life no easy, yeye
Alhamdulillah, show me the mercy
Show me the love
Talent go know say we don come
Wetin I go do wey go las
- Release Date:July 18, 2026
- Genre:Afrosounds







0 comments