Uploaded By
VIEW PROFILE
4.13K Followers
Ayaya yeh...
Ayaya yeh....Ah oh Ohhhh
Ayaya yeh...
Ayaya yeh....ah oh Ohhhh
VERSE 1
You see this life wey we dey,
Na only God get the final say
So make you no dey laugh anybody today
Because tomorrow their level fit change
BRIDGE
Respect everybody
Do good to everybody
No look down on anybody, body, body
Respect everybody
Do good to everybody
No look down on anybody
CHORUS
No condition is permanent
Houseboy today fit be oga tomorrow
No condition is permanent
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow
No condition is permanent
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow
No condition is permanent
No condition is permanent
No condition is permanent
Housegirl today fit be madam tomorrow
No condition is permanent
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow
.....
- Release Date:June 18, 2020Ⓡ
- Album:SINGLES
- Producer:Morgan Azi
- Genre:Caribbean





