Uploaded By
VIEW PROFILE
59 Followers
Father father father
Aiye yapa leyin mi oh oh
Dem no want me to blow
Dem no want make I climb the
Ladder ladder ladder
Father carry me high pass them o
Tón bán bé o
Make Holy Ghost fire
Fall upon them
Any man them
Anybody wey no want me to shàlàyé myself oh oh
I just dey live my life no farawé
Omo I dey far away
From the people wey underrate me
Yeh yeh bigger
Day by day we getting stronger
Anything wey no kill us now
E go make us stronger
bigger
Day by day we getting stronger
Anything wey no kill us now
E go make us stronger
E go make us stronger.
- Release Date:February 10, 2024
- Genre:Pop





0 comments