No matter wetin a fi come fi me way
Me never let nothing to take away me joy
So many pressure wey fi make a man craze
Me never let nothing to make me paranoid
As I Dey work I dey pray for better days
Na only me know wetin I Dey...
- Producer:Heavens Beatz
- Release Date:April 8, 2023Ⓡ




