|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

22 Followers

All side wey a turn na people di die Ma brother dem, ma sister them, neighbours dem and friend dem All time na sound for cry, guns and tears A go bring peace You di still tok E di still shout We di still wonder Dat ya peace be different from e won Wuside Peace https://youtu.be/kziXdIsN-T4
  • Release Date:November 7, 2020
  • Album:Darklight
  • Producer:Mottanni
  • Genre:
24Total plays

0 comments