|
|
Upload
Maa no hear by Mottanni
Maa no hear by Mottanni

MottanniMaa no hear

MottanniMaa no hear

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

22 Followers

A warning to all those who preach doom for AFRICA asserting it to its pass sins. You say I am cursed race Living in a cursed place Battered by sins of my forefathers Suffering from the sins of my pasts But how Es ce que na me be tie human being Dem Leke goat do neck, drag am Leke cow for street Es ce que na me be trowey human being Dem inside wata Leke dorti for fish for chop Es ce que na me be di nack a fellow human being with big plank Leke say blood no di flow for e skin Es ce que na me be take ruler draw long line separate brother them, sister Dem, family Dem with no conscience Es ce que na me kill millions of people Dem wetti aromic bomb Dem Es ce que na me decide fo destroy people their history, then take the small one wey remain go put am for meseum di make ma dough dey
  • Release Date:July 23, 2022
  • Producer:ngraffipikin
  • Genre:Afrosounds
13Total plays

Playlists Featuring Artist

0 comments