Uploaded By
VIEW PROFILE
15 Followers
intro.
Ray!
water made
ha
fire made
aha
(VERSE 1.)
i be done lost but found
too many things man dey chase for this life
chasing up and down
me i no even understand
as i dey move i dey move i dey move
with my talks and bang
carry my kaya with no contraband
steady love ova hate and grind
na me be broda wey no bother another man
wen it comes to good life i go add another one
na so dem carry kayamata deh take bring my mother down,
i cry,,, i see,,, i saw!!!
and i was not even older than
walahi! brother make u bring your shoulders down walahi!
so please me! please me!! make i no go thief your babey!
i go run thru this town me and my G and KK
Omonor teme omonor kpo kpo
(CHORUS)
Deja Vu
make a move
Omonor teme na omonor kpo kpo
Omono
- Release Date:April 27, 2025
- Producer:Dahbenz
- Genre:Afrosounds






