|
|
Upload
MY LADY by MONTANA MLA
MY LADY by MONTANA MLA

MONTANA MLAMY LADY

MONTANA MLAMY LADY

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

372 Followers

Hook Pause Plenty matter don dey sub This your backa don dey hot And my liver just dey cut (But you’ll never know o) Make I dey with you na must If anybody try na war Give them paracetamol Chorus X2 Girl you know, you’re my lady She my lady( she my lady, my lady) She no dey come for the money Oh my sweetie lady, whoa whoa whoa(she my lady, my lady) Verse Girl you gat me wanting more ooo Make me wanna take you home Coz man feeling lost (oh no) Girl you gat me acting up(oh yeah) All I want is take you up But I know, that you’ll never know o Hook Pause Plenty matter don dey sub This your backa don dey hot And my liver just dey cut (But you’ll never know o) Make I dey with you na must If anybody try na war Give them paracetamol Chorus X2 Girl you know, you’re my lady She my lady( she
  • Release Date:November 16, 2023
  • Genre:Afrosounds
1.20KTotal plays
2Likes
6Playlist Adds