Mr Oba Money – My Heart Dey Dance 💃❤️
Since I see you, my heart don start azonto, start shaku shaku!
This one na pure love cruise 🔥
Tag the person wey dey make your heart dance!!
#MyHeartDeyDance #MrObaMoney #LagosLove #DettyDecember
- Producer:Mr Oba Money
- Release Date:December 22, 2025





