Uploaded By
VIEW PROFILE
8.07K Followers
Lyrics
She tell me say
She care for me love me she tell me say
I Dey there with you she no be fake
I will never lack attention like Aunty faith
And I tell her baby no fear I will be right there
Wen you need shelter
Take care of you like my charger
Come share my wifi
(Baby I beg)
Chorus
Hold me hold me hold be be
Hold me baby don’t leave me no no (Repeat )
Verse
Me I don too suffer
For this loving matter
I get money come good in other room wetin come be the matter
E get confuse give her everything but later she jakpa
Thank God I get one Wey match me I go treat am Proper..
See she be my type
My wife
The best one of a kind
Girl I love you
Care for you
My ashawo vibe all is for you
Anything Wey go cause fight - Fire
Go break your trust - fire
Gossip
- Release Date:July 26, 2023Ⓡ
- Producer:Naira beat
- Genre:Afrosounds








0 comments