|
|
Upload
Pain by spilsZz-Ya-Innt
Pain by spilsZz-Ya-Innt

spilsZz-Ya-InntPain

spilsZz-Ya-InntPain

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

24 Followers

*spilsZz______PAIN (Lyrics)* Verse 1: short nikka short nikka Wear me with a one T-shirt Drag me up, drag me down Trust me man I get patience Some might not even understand Don't think I'm belligerent And if dem like make dem dey back bite (ah ah ah ) I stand up on my ten toes Trust me I see many many foes The journey I dey take for road Small thing fit turn man to agbero That's the reason I cut my dada Make I no kolomental So make dem pour me water for my head (Chorus) Away away away ( To take this pain away ) Away away away ( I think I'm going insane) Away away away ( Come take this pain away ayooo ) Away away away Verse 2: My kele sef she getti her own She wan dey gum body ohh And if this love no lead to owo She no go tortorri ooo She con dey do like Pharisees Delilah wey kill Samson Another day for another gist But gimme something I go hold unto Cause I am falling down, I am falling I no get substitute And the journey is not funny Somebody save me somebody save me Gimme some antidote Some antidote for my head Chorus: Away away away ( To take this pain away ) Away away away ( I think I'm going insane) Away away away ( Come take this pain
  • Release Date:October 23, 2025
  • Genre:Hip-Hop/Rap
297Total plays
13Likes
2Playlist Adds