Uploaded By
VIEW PROFILE
135 Followers
Hold am !!
Wey my ganja na...
Say my girl what, what you say......
Tonight I might be your rabadon styley (yeah, yeah)
Say Sometime I dey look wetin dem dey styley (yeah,yeah)
Say, call me no.1 original bad man styley (yeah,yeah)
Say,I get melody and tunes wey go may you styley, yeah
Sometimes she want to dey whine it
But me marvkid I no send them (yeah,yeah)
She get bad herb, (yeah,yeah)
She is the badest, queen leader wey no dey mind them
( mind them)
Oh woah,woah say
Baby girl woah, woah say
Tonight I might be your rabadon styley (yeah,yeah)
I go really, really make you dey styley (yeah, woah)
Say, any style you choose baby girl we go s
- Release Date:December 3, 2022Ⓡ
- Album:YLST
- Producer:Selfmade
- Genre:Afrosounds






0 comments