Come here wetin dey worry you
God e don ready to fix am yh yh
Him big pass anyything
He don give u wisdom and power
Wetin you want wey I no fit do for you?
Make you no dey doubt am wuhh
Shey you be doubting Thomas
You better drop your knees on the floor
Soro
Open...