Uploaded By
VIEW PROFILE
17 Followers
Sade
there's something about your body E
body E
when you put it on a man slow and gently gently
E dey kill man slow and gently
gently
you be my Bambi Bambi Bambi Bambi
bambino bambino
your mummy know mummy know
your daddy know Daddy know
you be my Bambi Bambi
my Bambi N Bambi my love
you're the love of my life
my Bambi my love
bambino bambino
your mummy know
you be my Bambi
/ / / / / /
yeah yeah El
see baby El
sure you know say
you be my bambino my baby oh
everybody know for your area say you be my baby oh
see I feet fight for you like jet li
yeah yeah say
baby come on bring your body oh
make i put am for my body oh
this your body too fine oh
E go kill somebody oh
baby come shake that thing for me
me i like the way you roll that thing for me
make you no go tell your mummy
are yo
- Release Date:April 8, 2022
- Genre:R&B
