Uploaded By
VIEW PROFILE
395 Followers
So many thing wey my eyes don see
So many things wey dem don do me
Too many times wey dem don shenk me
So many time wey dem don winch me
Shey nah d vibe e Dey plenty Opor
All my guys are very naught jhor mo
Coming out with a strong motive
Killing dem with a very active
As omo ogbon me I change tactics
We go vibe till the early morning
- Release Date:December 14, 2023
- Genre:Afrosounds







0 comments