|
|
Upload
Dems Vyper - For you by Dems Vyper
Dems Vyper - For you by Dems Vyper

Dems VyperDems Vyper - For you

Dems VyperDems Vyper - For you

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

65 Followers

Awwwn awwn awwn awwwn El mas grounde con otro (the greatest one with another one) Demsssss Bby na for you,you,you I laid all my life I laid all my trust Make nobody try stress me I don geti boo, you know I don geti boo Oh no oh no Chorus: Be there for me Make me huni Sweetie horny ,sweetie pass honey Clean your tears Buh I don geti money Loving you Dey make me horny Tunde ednut,be my ednut In my head gan,drive me gan gan Cause everywhere you go gan I go follow go gan You go be the driver,I go be the condo….. Bby na for you you you (I laid all my life) (I laid all my trust) (Laid everything in you) Make nobody try stress me ( I don geti boo,u know I don geti boo oo oh no oh no ). Awwn awwn awwn awwn Copyright: Dems vyper
  • Release Date:January 4, 2024
  • Producer:Markbeats
  • Genre:Afrosounds
533Total plays
11Likes
2Re-Ups
4Playlist Adds