|
|
Upload
Street prayer by Lmi
Street prayer by Lmi

LmiStreet prayer

LmiStreet prayer

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

594 Followers

(Intro) Zuza doings. Ooo sheyyy As I Dey find way tin I go eat No let me see way tin go eat me Aseee (Chorus ) Bless us ,nor let us fall oo Ori mi ko le gba bo de, lai lai enemies dey eye but You put tears for their eye Any trap wey dey set, Baba turn am to sand Eni binu si mi , Ko ma ,Yo nu si mi Every step wey we take, make e turn to gold New day , new blessings, make e overflow o (Verse 1) Oluwa gba wa, streets no easy Why them de heavy me but You still dey lift me Dem wan block way but You sef don see me You open door, blessings just dey greet me Ele da mi oo abeg ,no let our hustle cast, For trenches we dey grind, we dey run am fast Soft life dey call but the road still harsh But with You, we dey sure say we go chop pass Make the name loud globe but keep my heart humble forever Even if BTC fall on me, wire check steady ni , BOA fall on me, make alert no cease ni Make alert choke phone till e wan burst vein Aje butter kan ,pe re Toni heart of giving , ele da ma je ka suffer pe Make our hustle pay,make all our stress fadeaway (Chorus -) Ele da wa ,bless us more, no let us fall o Nobody like that suffer , we Dey climb up now Enemies dey eye but Creat
  • Release Date:December 9, 2025
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.07KTotal plays
30Likes
100Re-Ups
4Playlist Adds

0 comments