Uploaded By
VIEW PROFILE
98 Followers
REAL MATTER lyrics by Lisy skidoo
INTRO
una na na na yeah I yeah
bad boy lisy lomo ye
skidoo
file
VERSE 1:
pase many matter wey the boy face
so make you shine face
make you no step on my sharp blade.
Cuz has I dey like this omo wo I dey find way
na he make the boy make he dey line make nobody cross my boundary
VERSE 2:
I might no get Muller
but if I need I dey call on Jah
(yeah yeah yeah kowa agbawa) 2x
if you no like me no show pattern
cuz your matter he no match my matter
(yeah yeah yeah no form power) 2x
VERSE 3:
I carry my cross on lonely ni
no one day there when I suck garri
very soon wo timo gba BTC ti mo ka milli li beni ka A B D
Aje mo ma faja o
E o ma lofa o
Hum for my caba
Won ma mo, won ti loga o
Hum mo ma faja o
Hum o ma lofa o
- Release Date:September 2, 2026
- Producer:Lisy Skidoo
- Genre:Hip-Hop/Rap




