it's master p on the beat
every day
man nor go fit smile
liver dae burn inside
wetin man see for life stresses
mama dae call man nor get mind pick
this life ihn nor easy so ar don tied trousers
I came from the trenches man dem no dey...
- Producer:Lil prince
- Release Date:October 31, 2024
- Album:Prince Of Sound




