|
|
Upload
Black Magic by Layo Isaac
Black Magic by Layo Isaac

Layo IsaacBlack Magic

Layo IsaacBlack Magic

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

132 Followers

Open the door to your heart make I enter I could be the one you call in Quanta Hey now Hey now rush it up don't slow down I like how you dey do me right now Black Magic Black Magic This your love dey do me mumu Na na na na na na Black Magic Black Magic Be like say you do me juju If you leave me I fit die Black Magic Black Magic This your love dey do me mumu Na na na na na na Black Magic Black Magic Be like say you do me juju If you leave me I fit die Open the door make I sit down close I sabi all the things wey you want just before you talk Hey now Hey now rush it up don't slow down And I like how you just dey do me like that And when you come knocking on the door I'll be right there begging for more I dey beg make you no just leave me like that And when you come knocking on the door
  • Release Date:April 3, 2020
  • Producer:Dayogrey,kennyksticks
  • Genre:Afrosounds
1.88KTotal plays
24Likes
6Re-Ups
5Playlist Adds

0 comments