|
|
Upload
More money by lam Red Light
More money by lam Red Light

lam Red LightMore money

lam Red LightMore money

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

220 Followers

My people, πŸ₯Ήβ€οΈ this one no be just music, na my story. I don pass through pain, struggle, and silent battles wey nobody know about. Sometimes I smile for people, but deep down, na only me know wetin I dey face. πŸ˜”πŸ’” I pray say one day, all these suffering go turn success, all these tears go turn joy, and all my hard work go pay. πŸ™πŸ½πŸ₯Ί MORE MONEY πŸ’Έβ€οΈβ€πŸ©Ή β€” Ade Cash feat. Lam Red Light
  • Release Date:October 24, 2026
  • Producer:IKASOUNDREDLIGHT
  • Genre:Afrosounds
353Total plays
1Likes
1Re-Ups