Uploaded By
VIEW PROFILE
198 Followers
As e dey go jhur make I tell you
If uno get dem go shenk you
Nothing go do person wey no help you
Put am for head, no one own you
Tell me why u know go hustle my brother
Everything me I do I do it for my life
Me wey I dey face my own matter
Why u hating on me Ino get your time
Owo loo ga
Forget about your age
Oni ewu lori
Sho lowo bi bill gate
Your mate dey win
You still dey hate
Bad energy oya faraway
- Release Date:March 20, 2023
- Genre:Hip-Hop/Rap




0 comments