just focus on my grind
Don’t check on me am fine
I do whatever I like
Don’t fuvk with life
Normal normal you go die
Sometimes Ino understand
I just wanna free my mind
Why naira dey low
Dollar dey raise
Ino be odumodu
No be me sing Declan rice
Life nah dice
You...
- Producer:Nizky pero
- Release Date:September 19, 2023
- Album:Single



