Uploaded By
VIEW PROFILE
852 Followers
Let’s take it to the street again
We dey give ‘em pressure with cheap champagne
You can’t afford when you cross wona lane
Mene niggas on the street we more than insane
I hear say ebi boss you dey claim
3ha y3y3 play boys celeb take your fame
Aknack Abena finish elef Jane
Ago knack all your girls you go feel am for your brain
Faka babia nsuo nka mene wo agyes3 cane
The girls dey feel my vibe dem dey gimme hype
Ageh client for Skype dollars on my lap
Qwaku I’m trapping up ago jom your girl ein mind
She go feel my style
Ano sheda geh money but adey knack dem better
She’s in ma room she won’t come back breda
Ago spoil ein there like abi the Don dada
Go ask my Gees say wey person be the badder
I shatta the whole place Abi demma God father
- Release Date:November 15, 2023
- Producer:Doggybwoy
- Genre:Afrosounds




