|
|
Upload

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

1.21K Followers

where the money day, adey search for you money Mummy day call me for money but I no get some Is not my fault to be a por man/women I can't even go home because of money My family dey call me oo hmm but things will be fine God please help me make I get money🙏
  • Release Date:December 20, 2022
  • Producer:Prod by okwam
  • Genre:Hip-Hop/Rap
1.67KTotal plays
9Likes
11Playlist Adds