|
|
Upload
Melissa by krozzy
Melissa by krozzy

krozzyMelissa

krozzyMelissa

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

37 Followers

Melissa Lyrics Intro Krozzy Man On Deck VERSE 1 Girl you know you dey burst my brain Girl you know you dey drive me insane Girl I know this our love no go die All I think about is Melissa HOOk Meli Meli Meli Melissa (2x) (You light up my world) CHORUS 1 Buy you plenty designers Louis V looks good on you If Na love girl I’m down for you I go put your name on a million list CHORUS 2 Ah (8x) Anything you want girl I swear I go do for you Ah (8x) Anywhere you dey, girl I want to be there with you VERSE 2 All night long I’ve been wondering I’ve been thinking What I do to deserve you my babe o You have a heart of Goddess You’re so sweet, you’re my majesty Oh..... what I fit do without your love I no want think am Sisi Eko My Odo yewu Ima- ima My pain killer You’re my show killer
  • Release Date:January 8, 2021
  • Producer:Krozzybeatz, M&M Nelmix
  • Genre:Afrosounds
2.71KTotal plays
10Likes
7Re-Ups
2Playlist Adds