|
|
Upload
Groove it by Authentic
Groove it by Authentic

AuthenticGroove it

AuthenticGroove it

0:00
0.00% played
0:00

Uploaded By

VIEW PROFILE
Avatar

235 Followers

Groove it o Smash it and groove it Smash it and groove it o Smash it and groove it o So many man wey done try Me know sey they no dey kill my vibe Another man cannot live my Life But Brother Man nobody is an island Many many man no dey try, some of them do need another chance So Many smiles are the coverup cries Carrying all my cross I’m like Jesus Christ If Life is a movie then it’s a Tragedy So many friends turning enemy Wetin wey I get, why them come Envy? Life is not funny It is no Comedy I pray for my family When no money dey nobody wey go won friend Me We live regardless Ehn.. Smash it and groove it Smash it and groove it Smash it and groove it o Smash it and groove it o Smash it and groove it Smash it and groove it I Smash it and groove it o
  • Release Date:September 21, 2023
  • Producer:Dj Macaulay
  • Genre:Hip-Hop/Rap
180Total plays
4Likes
4Playlist Adds